Anointed Ogbeide·3 hours agoGeneral6Omo if everyday na 4 d thief which day d owner own won come🤔🤔🤔😂 U guys are making mistake somewhere ohh 😆1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·3 days agoGeneral8Anything life throws at you, dodge am make e hit another person.. Nor go loose guard ohh❤️0Read
Anointed Ogbeide·3 days agoGeneral13Nor worry that girl that have join herself with u, will be used to cure Konji inasmuch as u dey use rubber..Don't push her away, Genotype will do d job😂❤️0Read
Anointed Ogbeide·5 days agoGeneral13U wear suit dey feel funky, we sef wear native Only legends understands😎❤️0Read
Anointed Ogbeide·last weekGeneral21Now imagine say na when I get sweetie dem kidnap u, dem come even tie ur hand 4 back, how will I feel😂🤣2 reactions❤️21Read
Anointed Ogbeide·last weekGeneral17Omo e nor get how or wetin women go do u as a man, Nor let us catch u with man.. Dat day u too chop beat1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral15A girl will make you angry and then get angry because you’re angry so now you have to say sorry for being angry cause being angry made her angry😂❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral15Find out what will happen if you stay consistent and refuse to give up.💪 Good morning fams❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral17I'm not thrilled by ur beauty wen u use 24kGldn and white capsule dey patch🤣🤣 Life don pass Soo abeg😂1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral19I don't know abt pple but for me if I see banny I dey know if she go worwor for future or fine later😂.1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral22Nothing last forever, so anything wen u get now abuse am😇1 reaction❤️15Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral14A niggas biggest asset is believing He'll win💯✅1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral13I don get new occupation ohh.. “Just a token of 5k I go help u deny belle”.. Abeg nor cary my work go outside🤲🏻🙏🏼1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral11Life of a 2026 Nigerian youth na solve one problem, get 3 free❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral13Sometimes, instead of wasting time on love just use dat time learn Hausa language so dat aboki go dey sell beta suya 4 u or go train foul🐓🐔😐❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral11Apple nor just dey pity Nigerian girls t*to at all..🤦🏻♂️ Now why dem won launch iPhone 18 again..❤️1Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral10Person go wake up with hope in the morning, Sportybet go turn u to one of the common hopeless man in the evening What a life😭1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral14U fit Chang ur babe phone make her friend introduce her give who go upgrade her phone🤣🤣2 reactions❤️20Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral16If u think woman is the greatest temptation,my bro try frying dodo before cooking rice😂 Plantain go remain 4 before rice done🤣🤣🤣1 reaction❤️11Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral12Who don reason am say na mirror and comb dem take deceive our forefathers go slavery dat time..🤔🤔🤔 On the low ” Knowledge na power ohh”2 reactions❤️20Read