Big Vinto Boutique·7 hours ago7This one wey this app dry this days, @fuo connect wetin dey sup na??? Do something. The awareness is going down ooo. Do more adverts, you have many groups, haba❤️0Read
Big Vinto Boutique·7 days ago22. Doctor wants you to be sick . Lawyer wants you to be in trouble . But na only thief dey pray make you dey successful 🤷♀️🤷♀️🤧🙂1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·7 days ago16What do you do for a living??? I follow get Dangote Refinery ✌️😂❤️0Read
Big Vinto Boutique·7 days ago13My neighbor bought iPhone 17 pro max worth 2.5 million and still had the gvts to beg me for onions. I told him to download it😂💔 I do bad???❤️0Read
Big Vinto Boutique·2 weeks agoGeneral32@FUO Connects abeg help me call my fellow Chelsea fans make we gather here for Bachelor's Eve, Arsenal FC don marry us true true o 🤣😂🤦♀️5 reactions❤️55Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago26Omor i dey vote Atiku ooo Na to swear abi? I go swear die instead of me to write exam.4 reactions❤️42Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago17FUO make una tie una wrapper well oo I dey foresee school fees increments2 reactions❤️20Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago13Life of a student 😂🤣🤦♀️ Abeg add 100 naira for charges oo1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago20Abeg how una dey take sleep by this time sef? Una wey dey sleep na wicked people. I hate una @Bright Clev @great_val @ambruce @chonsy_1 @wiredmiles una wicked2 reactions❤️24Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago21Na here we still dey since last weekend dey settle this wahala o 😂🤦♀️. And to make matters worse Queen mother and her heaven baby na Arsenal and Chelsea fans1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago15Make una add Bell 🔔🔔 for this app abeg make i fit dey ring am whenever i am not sleeping.1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago8Omor Nigeria needs to work for everybody. This are the reasons why our politicians keep flying abroad for their medical cares.1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago21Abeg how i wan take pronounce this word *FUOites*??? @FUO Connects and well meaning citizens make una help me ooooo1 reaction❤️14Read