Meme
I've been studying since | was 4 and still haven't gotten addicted to it. That's called self control😂😭💔
Reach students who are already here — or help keep this free for them.
210 threads
I've been studying since | was 4 and still haven't gotten addicted to it. That's called self control😂😭💔
I just deh reason something since🧏♀️ This one wey almost everybody don go house,population don less bah? Bike suppose de collect #50 for short journey and #100 for long journey 😌 Their yanga don too much for this school
Once your voice note reach 4mins na to call donjazzy make e add beat for you🤧😂💔
It’s Sunday , comment your church name and win recharge cards

Nah God save me today 😂😂 I was passing and I saw plenty people wearing red and black, so I thought say na PDP meeting dem dey discuss election and how dem go share bags of rice. I nearly go greet them before I realize say na different meeting be this 😭😂

If you think you know Mathematics, Answer this Question Ella has 32 teeth, And she insulted your mother in your presence, How many teeth would remain ?? 😂💔🫴
Poor man pikin na Olodo Rich man pikin na slow learner I will never be Poor 💔😂
Babe na general name, if you like do transfer 😂😂😂😂
How's your Sunday going?
You no fit date or marry poor guy , but na Cray fish Una dey use cook for family house eeh fine girl 💔😭😂
🎭Our father who art in heaven, no be small thing dey happen for earth oo...🤲😪 Tell angel Gabriel make he blow the trumpet make everybody rest abeg.🤌🏽😂 Happy Sunday y'all 🥰
Hello, new here please follow me and I’ll follow back
I need a genuine friend
I need someone to talk to Am bored Indicate if interested
Please is there any female here that wont be traveling for the holidays? Indicate lets be friends
Posts reflect individual opinions only. Do not share personal information with anonymous users — FUO Connects is not responsible for interactions between users. Read our disclaimer.