Loading page
Reach students who are already here — or help keep this free for them.
182 views
Join the conversation
Who you come Dey date for hospital road this boy
Abeg specify the hospital road… Yenagoa abi otuoke?
Eliano your leg don reach hospital just now 😂😂
If I do wetin you wan do me ,but you know me sha
But wetin do hospital road girls
Ahhh una many ooo