Normally, dat update don cast😂 And respect urself mk dem nor shoot u ohh, at of niggas fit kill cause of particular p*ssy😂, I've seen some cause of that talk on OTK.
Loading page
Reach students who are already here — or help keep this free for them.
18 views
Join the conversation
Normally, dat update don cast😂 And respect urself mk dem nor shoot u ohh, at of niggas fit kill cause of particular p*ssy😂, I've seen some cause of that talk on OTK.
🏃♂️🏃♂️🏃♂️ Thank you oo brotherly, abeg oo make i dey my dey oo dey drink my garri and groundnut make them for no shoot me oo 🤦♀️
Omo when BURNA BOY say “try to dey knack person babe na for who guide” and b4 u do am check double-check mk e nor b say d Bobo guide pass u sef ohh😂. Na dat dat I really confirm say Caterpillar pass Benz🤣🤣